
Buy from Effurun Market on BringItHome
Effurun Market is a busy roadside market where traders line both sides of the road with umbrellas and small stalls. You’…
Live Market Prices
Best prices wey dey our markets, we dey update am daily.


Basket of Ogbono


Roll of IDS Instant Pepper Soup Spices


Basket of Hand Peeled Egusi


Roll of Paramount All Purpose Seasoning


Roll of Gino Dried Thyme


Roll of Gino Tomato Mix


Roll of IDS Instant Banga Spices


Kilo of Frozen Chicken (Wing)
How BringItHome Dey Work
Three simple steps. From your market list to your doorstep — we handle the market run.
1. Send Your List
Make market list of everything you wan buy and their amount, and send am to Shoppers for the Market wen you choose.
2. Choose Your Shopper
De Shoppers go send you their last price & how dem go delivery am. You go choose de offer you like and pay — your moni go dey safe till delivery.
3. Enjoy Correct Delivery
De Shopper wey you choose go buy your things, package them and bring de package come give you just as una take agree am.
Your moni go stay safe until you confirm say you don get am.
Earning Spotlight
See pipo wey dey cash out on top BringItHome—you self fit join dem make your own money.
Ready make we run your market?
Thousands dey trust BringItHome already — join them now.


